Africa richest man Dangote open Kenya refinery

Wetin we call dis Video, Africa richest man Dangote open Kenya refinery
Africa richest man Dangote open Kenya refinery
Published

'We begin tok about dis refinery for late April'

For dis exclusive interview, Africa richest man Aliko Dangote tok to BBC about im latest ogbonge move, the refinery for Kenya, East Africa, why e dey important, Di issue of sabotage and wetin e dey eye next.

Dangote refinery for Kenya dey expected to produce 700,000 barrel per day-capacity as di biggest of such facility for East Africa.