You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
How Nigerian states dey prepare against possible outbreak of Ebola as govment release N10bn
Nigeria govment don release ₦10bn ($6.7m) in emergency funding to support laboratory testing, purchase protective equipment, mobilise health workers and strengthen oda containment measures, afta di kontri confam one case of Ebola virus.
Inec violate electoral law as dem neva publish voters register ontop dia website ahead of 2027 election?
Sabi pipo say Inec dey act against di electoral act and consequenses suppose dey, as di commission are yet to publish di national voters register on top dia official website.
How gunmen enta church shoot pipo during burial service
Thirty-four pipo also dey injured in di attack for southern Karak governorate, and manhunt dey under way.
Nigerian actor Francis Duru die at age 57
Di actor family make di announce for di early hours of Friday, 23 October wia dem say Duru pass away afta a brief illness.
Nigerian govment approve 90 days economic action to reduce cost of living - wetin e mean
According to di 90-day proposal, dem also wan use am speed up projects wey go bring direct benefits to Nigerians.
Ghanaian actor Seth Kwame die at age 51
Ogbonge Ghanaian actor, media personality, comedian and politician Seth Kwame Dzokoto don die.
'How I survive Ebola for Nigeria' - Survivor share experience
Dennis say im fiancee bin dey infected from Patrick Sawyer as she be one of di pipo wey bin dey take care of am.
South Africa announce temporary reduction for price of petrol and diesel
South Africa govment don announce temporary reduction to di price of diesel and di price of petrol, among oda measures.
How travellers from Ebola-affected kontris fit declare dia health status bifor entering Nigeria
Nigeria bin put measure in place wia travellers from Ebola-exposed kontris suppose fill health declaration form.
Special Tori
Multi-storey building collapse for Kenya, rescue operation begin
Afta di incident, anti-riot police use tear gas to forcefully scatta di residents wey try block di road wey lead to di scene.
Rivers State community carry dead bodis go Govment House to seek justice for residents wey die for boat accident
Five dead bodis dey recovered from di boat accident wey happun for Kula community for Rivers State wen di community pipo protest di removal of one oil vessel sake of unresolved issues.
Interpol arrest 1,462 suspects for yahoo-yahoo and cybercrime across Africa
Di International Criminal Police Organization (Interpol) wey lead di Operation wey dem name Serengeti III, tok say citizens from Nigeria, Uganda, Angola, Tanzania, dey among di suspects dem arrest for cyber fraud.
South Africa police dey investigate murder of foreign citizen wey be victim of assault
Police say one group of pipo na im allegedly assault di foreign national to death on Thursday morning. 22 October 2026.
Shark kpai 65-year-old swimmer for South Africa east coast
Janine Lochrenberg bin dey swim near di beach for KuGompo City (formerly East London) on Tuesday morning wen di shark attack her.
'We bin tink say na just monkey tail' - Di local alcoholic drink wey bring death to a community
BBC News Pidgin enta Araromi-Obu, one community for Ondo State, southwest Nigeria to tell di tori of di mystery of di sudden deaths.
'Tap water no dey safe' - South Africa warn residents afta ova 400 fall sick
More dan 400 pipo, mostly children under four, fall ill afta dem drink contaminated water.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.